Skip to main content

Ontop one man

 ON TOP ONE MAN HEAD:



1. NEPA don bring bill

2. Buy bread when u are coming

3. Buy Egg when u are coming

4. Gas don finish

5. Kerosine don finish

6a. Generator no gree start

6b. Buy fuel for generator when u are coming

7. Car don get flat tyre, e no gree start

8. School fees don show

9. DStv/GOtv etc don stop to dey show

10. Dem come ask for vigilante money 

11. Month don end for Lesson teacher

12. Biscuit and Happy Hour nko?

13. Dem go begin report the children to u as u dey enter

14. If u never build, Landlord matter na madding

15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..

16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...

17a. Buy them credit

17b. Buy them data

18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights

19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..

20. Dem still wan go amusement park o on public holidays

21. How much be the salary sef..

I come go hospital for fever, doctor say I get High BP.

How man no go get High BP..

On top all, you must not disappoint in the inner room..

dem go still give you instruction.. 

*"HONEY HARDER"* 

My brothers in the house, let's take it easy......our lives matters because in the end, the f00lish ones will adore only the mothers.

With or without us, life will continue.

GOD Bless and be with all Men!

Comments

Popular posts from this blog

Logo

 Fantastic Logo

How to make organic soap

 How to make organic soap TRAINING! TRAINING!! TRAINING!!! EMPOWERMENT! EMPOWERMENT!! EMPOWERMENT!!!                 Are you a housewife, a student, a corper, or u need another side hustle to boost your financial status, Acquire a skill today. Be self employed and cut your expenses at the same time. Grab this life changing opportunity today DROP YOUR NUMBER BELOW TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP CHAT COURSE OUTLINE: Learn how to make the following: LESSON 1 (SECTION A) 🔥 Name of various production chemicals and their uses 🔥 Introduction to soap making (What soap is all about) 🔥 What you need for soap making 🔥 What can affect your soap production 🔥 Things that add goodness to your soap 🔥 How to sell your products LESSON 2 (SECTION B) 🔥Liquid soap for Laundry 🔥Liquid soap for Bathing 🔥Bar soap 🔥Powdered detergent 🔥Perfumes 🔥Body spray 🔥Air Freshener 🔥Shampoo LESSON 3 (SECTION C) 🔥Dettol 🔥Izal 🔥Bleach 🔥Vaseline 🔥Insecticide 🔥Af...

Sweet couple